Body odor no gud.
E fit affect pesin confidence!
Imagine say afta pesin don clean well well, use deodorant, perfume. Somehow somehow, di smell go still come back and e no mata how di pesin try, e no go gree comot.
Wetin dey vex pesin pass be say,
Sometime…Yu sef fit no sabi how the smell tay be, and even yor padi no fit gree tell yu, make dem no vex yu.
Nobodi suppose dey pass through dis kain thing!
Especially, when dere be SOLUTION!
“Our Ogbonge Charcoal Detox Soap!”
Weh dey tested and trusted by over 1,500+ pipu wey don get rid of dir bodi odor!
Who don dey battle with bodi odor for over 6 years.
She don try different bathing soap, perfume to epp cover di odor, but none of dem gree work for am.
She begin lose beta relationships! and even opportunities because of dis bodi odor wahala.
But, after she discover dis Charcoal Detox Soap and use am for jus one week!
She begin notice say di odor for her bodi and armpit don dey comot, and she no dey sweat too much like before.
See wetin she talk below…
Same as Chioma! wey her colleagues dey gossip about her bodi odor.
And she begin notice say people dey feel uncomfortable around her for public places.
She don alreadi try mani soap and medication, but she no see result.
At one point, she begin tink say na attack!
Till her close friend introduce Charcoal Detox Soap to her.
Na him epp her comot di bodi odor completely after two weeks. (Oya, See from her testimoni below)
Yu see, no mata how long yu don dey sufa from bodi odor, no mata how strong e take be…
DIS OUR CHARCOAL DETOX SOAP go completely epp yu clear am pata-pata, e go restore yor norma bodi scent like everybodi, and e go epp yu regain yor joy and confidence within 14 Days! – 100% GUARANTEED.
Dis Charcoal Detox Soap dey Aktive! and e dey guaranteed tu work and give yu di kain result wey yu desire!
True true…awa Charcoal Detox Soap an oda products dey tested an trusted by over 100,000+ Nigerians and all awa costomers wey dey for Africa!
Wi go give yu big discount if yu buy one bundle todey!
Dis na because say, after di bad bacteria wey dey cause yu bodi odor don vanish komot pata-pata, yu go fit still dey use awa Charcoal Detox Soap as yor regular bathing soap because say e get plenti natural healing and anti-bacterial properties.
Awa guaranti be say, give us jus 14 days and see as dis Charcoal Detox Soap go completely komot di body odor-causing bacteria wey dey yor body, and restore yor steeze and confidence! No matter how long you don dey batu with di bodi odor!
No risk make dat bodi odor stay longa with yu without doing anything about am… e don already dey affect yor personal life, and e fit turn to bad image of yu, abi lead to depression(God forbid).
Yu no fit afford to dey keep losing valuable opportunities because of something wey you fit easily get rid of now now… But di choice na your own!
DISCLAIMER:
This Site is NOT part of Facebook Website or Facebook, Inc. Additionally, this site is NOT endorsed by Facebook in any way. Facebook is a trademark of Facebook, Inc.
MEDICAL DISCLAIMER: The information on this site is not intended or implied to be a substitute for professional medical advice, diagnosis or treatment. All content, including text, graphics, images and information, contained on or available through this web site is for general information purposes only.
Copyright 2022 – OMANESS SKINFOOD
All Rights Reserved.