When Yu Buy 5 Bundles Todey, We Go Sama Yu One FREE Bundle, Sharp-Sharp!!!

You don tire tu dey battle bodi odor wey no gree comot?

Dis Strong Soap Wey Dem Make from 100% Natural Ingredients, Go Quick Komot Yor Body odor, Armpit odor, and Excess Sweat for 2 Weeks! - TRY AM TODEY!

"Dis product na God-sent o, na im clear di odor wey dey comot from my bodi pata-pata!" - Lara, Lagos State.

"If no be for dis product, I no sabi how my life go take be now!" - Micheal, Oyo State.

OYA WATCH DIS VIDEO IF YU DON DEY FIND SOLUTION TU CURE BODY ODOR TEY-TEY!

Plenti Naija Pipu Don Use Dis Product Take Commot Body Odor!

See wetin dem dey talk...

Shey yu dey notice dis kain symptoms?

Abi yu notice say yor bodi still dey smell after yu don bath? or People dey always complain about di odor wey dey comot from yor bodi?

If e be so, e mean say yu get body odor and yu go need dis Ogbonge CHARCOAL DETOX SOAP, wey be correct bodi odor crusher, to epp yu clear am sharp-sharp so people go fit dey comfortable around yu.

Body odor no gud.

E fit affect pesin confidence!

Imagine say afta pesin don clean well well, use deodorant, perfume. Somehow somehow, di smell go still come back and e no mata how di pesin try, e no go gree comot.

Wetin dey vex pesin pass be say,

 Sometime…Yu sef fit no sabi how the smell tay be, and even yor padi no fit gree tell yu, make dem no vex yu.

Nobodi suppose dey pass through dis kain thing!

Especially, when dere be SOLUTION!

“Our Ogbonge Charcoal Detox Soap!”

Weh dey tested and trusted by over 1,500+ pipu wey don get rid of dir bodi odor!

like Madam Evelyn...

Who don dey battle with bodi odor for over 6 years. 

She don try different bathing soap, perfume to epp cover di odor, but none of dem gree work for am.

She begin lose beta relationships! and even opportunities because of dis bodi odor wahala.

But, after she discover dis Charcoal Detox Soap and use am for jus one week!

She begin notice say di odor for her bodi and armpit don dey comot, and she no dey sweat too much like before.

See wetin she talk below…

Same as Chioma! wey her colleagues dey gossip about her bodi odor.

And she begin notice say people dey feel uncomfortable around her for public places.

She don alreadi try mani soap and medication, but she no see result.

At one point, she begin tink say na attack!

Till her close friend introduce Charcoal Detox Soap to her.

Na him epp her comot di bodi odor completely after two weeks. (Oya, See from her testimoni below)

Yu see, no mata how long yu don dey sufa from bodi odor, no mata how strong e take be…

DIS OUR CHARCOAL DETOX SOAP go completely epp yu clear am pata-pata, e go restore yor norma bodi scent like everybodi, and e go epp yu regain yor joy and confidence within 14 Days! – 100% GUARANTEED.

Oya! make we begin Introduce...

Our Ogbonge Charcoal Detox Soap!

Wey dey quick comot bodi odor SHARP-SHARP!

WE GET BETA OFFER FOR YU, TODEY!

Buy 3 bundle For Jus N10,500!

IF YU BUY 5 BUNDLE... YU GO GET 1 BUNDLE FOR FREE FOR Jus N18,500 TODEY!

Dis Charcoal Detox Soap dey Aktive! and  e dey guaranteed tu work and give yu di kain result wey yu desire!

True true…awa Charcoal Detox Soap an oda products dey tested an trusted by over 100,000+ Nigerians and all awa costomers wey dey for Africa!

So yu no get anythin to dey wori about ooo. Charcoal Detox Soap go epp yu fight di bad bacteria wey dey cause yor body odor, komot!

No matter how long yu don dey battle am!

...di best part be say!

Wi go give yu big discount if yu buy one bundle todey!

Dis na because say, after di bad bacteria wey dey cause yu bodi odor don vanish komot pata-pata, yu go fit still dey use awa Charcoal Detox Soap as yor regular bathing soap because say e get plenti natural healing and anti-bacterial properties.

Oya o, Wetin be Our Guarantee?

Awa guaranti be say, give us jus 14 days and see as dis Charcoal Detox Soap go completely komot di body odor-causing bacteria wey dey yor body, and restore yor steeze and confidence! No matter how long you don dey batu with di bodi odor!

Dis na di kain testimonies wey we dey get from awa customers wey don use dis product!

Oya, How Yu Go Take Get Yor Own Bundle Plus di FREE Soap Wey we promise yu?

We dey offer FAST DELIVERY AND PAYMENT ON DELIVERY for locations Nationwide wey we get distributors!

E MEAN SAY YU GO ENJOY FAST DELIVERY & PAYMENT ON DELIVERY IF YU ORDER TODEY!

To place yor oda, Jus fill di form wey dey below and select yor own package. Awa Sales Rep. go call yu to arrange yor deliveri ASAP. Abeg keep yor phone for hand o to take call.

We take God beg yu, no order if yu no get di money, abi yu dey travel in di next three business day, abi yu dey use somebodi phone, God no go shame us!

OYA, SHAPERLY PLACE YOR ORDER BELOW

NA JUS N10,500!

Charcoal Detox Soap Form

CRITICAL HEALTH WARNING!!!

No risk make dat bodi odor stay longa with yu without doing anything about am… e don already dey affect yor personal life, and e fit turn to bad image of yu, abi lead to depression(God forbid).

Yu no fit afford to dey keep losing valuable opportunities because of something wey you fit easily get rid of now now… But di choice na your own!

DISCLAIMER:

This Site is NOT part of Facebook Website or Facebook, Inc. Additionally, this site is NOT endorsed by Facebook in any way. Facebook is a trademark of Facebook, Inc.

MEDICAL DISCLAIMER: The information on this site is not intended or implied to be a substitute for professional medical advice, diagnosis or treatment. All content, including text, graphics, images and information, contained on or available through this web site is for general information purposes only.

Copyright 2022 – OMANESS SKINFOOD

All Rights Reserved.