If Yu Don Buy One Bundle, We Go Sama You One FREE Soap, Sharp Sharp!!!

Yu don too tire to dey fight stubborn skin wahala?

No worri, Yorsef!
Finally! Dis soap go fit free yu pata-pata and comot all di yama-yama wey dey yor skin todey! Diswan na di Ogbonge Dongoyaro Soap and Salve from Omaness Skinfood.

Na di numba 1 skin remedi wey go fit cure all dos yama yama wey dey yor skin in 14 days or less!

No more eczema, rashes, lapa-lapa, eela, kraw kraw, and all dos skin wahala wey no let yu breathe!

Atlast, Yu sef go clear any skin wahala wey dey wori yu within 14 days - Guaranteed!

See wondaful testimonials of pipu wey don use dis product before...

Oya! Which skin wahala yu dey battle now Now? Shey na...

No woriii yasef!

Dis one na di Ogbonge product wey go put an end to all di skin wahala!

...and e dey work like say tomoro no dey!

Oya! See as e work for pesin pikin wey get serious skin wahala, wey dem dey call Ringworm! Him mama don try many anti-fungal creami, tube, powda, but notin gree work.

See the yama yama wey dey im head before, below…

After him mama don apply our Ogbonge Dongoyaro Soap and Salve for him pikin head for 2 weeks, all di itching and wound wey dey im head don begin disappear till dem komot patapata.

All for inside 2 weeks!

Oya, See him head now, below…

Charlie! No be lieee…This product dey work like scopion medicine.

No be only dis pikin dis product don work for! E work for Madam Sarah for Abuja, wey suddenly begin notice one yama-yama for her left bress. She don try many many diferent medicine, nothing gree work for am.

Infact! She begin think say na Attack o!

Until im friend wey sabi our product! introduce Dongoyaro Soap and Salve to am.

Na him clear di yama-yama wey dey her bress pata pata for inside two weeks!!

E no leave any traces, no sign, no spot! the yama yama disappear like say e no dey before! (You sef check am!).

Dis na jus small testimonial from plenti ones wey we don get from our customers! Ground go full if we begin talk everybodi wey don use our product before!

Oga!! Why yu still dey struggle with dat yama-yama wey dey yor skin?

No go allow make dat kraw kraw, eela, lapa-lapa gree spoil yor steeze oo!

Knack am comot with this product todey!!!

We dey tell you say…No mata how long yu don suffer from that skin yama yama! No mata how chronic e take be!

DIS DONGOYARO SOAP AND SALVE go clear am, fry am, dry am, restore your skin, and bring back yor joy and happiness within 14 days of use!

Make we Introduce...

Di Ogbonge Dongoyaro Soap And Salve!

The Numba 1 remedy to komot every yama-yama wey dey yor skin!

Some call it..
Small but MIGHTY!

E get NAFDAC approval, and e dey guaranteed to work and give yu di kin result wey yu dey look for!

Anoda tin be say our Dongoyaro Soap and Salve dey trusted by over 100,000 Naija pipu and plenti customers wey dey inside Africa.

So, No dey bother again! Our product go destroy any skin irritation or skin wahala wey you get!

No matter how long you don dey battle am!!!

...and di best part be say!

We go add one FREE soap if you buy one bundle today!

Dis one na because say after dos skin yama-yama don clear finish, you go fit continue to dey use di Soap as yor normal bathing soap because say e get natural healing and anti-bacterial properties wey go dey protect yu and yor family from germs and other skin wahala!!!

So, wetin be our Guarantee?

Noo Worri!…Just give us 14 days and watch how dis Dongoyaro Soap and Salve go shaperly komot all dos skin wahala pata-pata finally, no matter how long you don dey battle am!

Oya, See Plenti Pipu Testimonial!

Na everybodi wey don buy am dey testify!

Oya, How yu go take get yor own bundle PLUS di Free Soap wey we promise yu?

We dey offer FAST DELIVERY AND PAYMENT ON DELIVERY for locations Nationwide wey we get distributors!

E MEAN SAY YU GO ENJOY FAST DELIVERY & PAYMENT ON DELIVERY NATIONWIDE!

To place yor order, sharperly fill the form below and select yor package. Our Sales Rep. go call yu ASAP to arrange yor delivery, Abeg keep yor phone for hand to take call.

We take God beg yu, no order if yu no get di money, abi if yu go travel in di next three business days, abi if yu dey use somebodi phone, God no go shame us!

OYA, SHAPERLY PLACE YOUR ORDER BELOW

NA JUST N8,500!

Dongoyaro Soap And Salve Kit Form

CRITICAL HEALTH WARNING!!!

No risk make dat yama-yama stay longer for yor skin without doing anything about am… E fit become incurable and lead to serious infections wey fit no cure again ooo.

You no go wan begin find millions of Naira on top wetin yu fit easily solve now… 

Di choice na yor own!

DISCLAIMER:

This Site is NOT part of Facebook Website or Facebook, Inc. Additionally, this site is NOT endorsed by Facebook in any way. Facebook is a trademark of Facebook, Inc.

MEDICAL DISCLAIMER: The information on this site is not intended or implied to be a substitute for professional medical advice, diagnosis or treatment. All content, including text, graphics, images and information, contained on or available through this web site is for general information purposes only.

Copyright 2022 – OMANESS SKINFOOD

All Rights Reserved

DESIGNED by the_business_catalyst